
new sign (remix) - lordmoon lyrics
[lordmoon]
i’ll catch you, i’ll catch you
if you fall in love with me
but my father, my mother
you no send anybody no wonder abajo
you no talk, make me feel dundi
now i’m alone, i no understand you anymore
but you know
i no get friends, you say you jealous
gave you everything, my favorite polo
if no be love wetin i dey find for lagos
jjc jolly just come
but you know
i no get friends, you say you jealous
gave you everything, my favorite polo
if no be love wetin i dey find for lagos
jjc jolly just come
they say no need sign up, no bullsh*t
say lagos babe dey about 5 kilometer from me, holy sh*t
all wen she need na my love, i gat plenty to give
all for free
i no understand when she say “shey you won hook up”
been think say na love
[xavi_wb]
my composure and st**ze, you don comot am once
but i no vex it is not your fault
anything you want, tell me price, i go pay
but don’t go around calling me a simp
the way that you moving on the floor
i can tell you move that body for me
baby gimme whine, make you whine some more
let everybody know
you could say love is growing on me
person been don prophesy
now me wey no fit love before don dey testify
you could say love is growing on me
i never could imagine i could change
i no fit cheat, it is not my fault
take a look at what i’m working with
[lordmoon]
but you know
i no get friends, you say you jealous
gave you everything, my favorite polo
if no be love wetin i dey find for lagos
jjc jolly just come
but you know
i no get friends, you say you jealous
gave you everything, my favorite polo
if no be love wetin i dey find for lagos
jjc jolly just come
they say no need sign up, no bullsh*t
say lagos babe dey about 5 kilometer from me, holy sh*t
all wen she need na my love, i gat plenty to give
all for free
i no understand when she say “shey you won hook up”
been think say na love
they say no need sign up, no bullsh*t
(anna has sent you 3 messages, cl!ck here to respond)
say lagos babe dey about 5 kilometer from me, holy sh*t
(jessica is 5 miles away, cl!ck here to meet her)
(you wouldn’t last 10 seconds playing this game)
all wen she need na my love, i gat plenty to give
all for free
i no understand when she say “shey you won hook up”
been think say na love
Random Song Lyrics :
- yaburnee - audrey nuna lyrics
- the anacreontic song - john stafford smith lyrics
- human - bonavega lyrics
- need somebody (ye) - moon lyt lyrics
- funk on ah roll (original j.b. mix) - james brown lyrics
- hey! hey hey - miz & morrison lyrics
- snowblind [regeneration i and ii] - styx lyrics
- el mago - leo bernal lyrics
- queen - wysteria lyrics
- amor de verdade ii - mc kekel feat. mc ester lyrics