
okay - lordmoon lyrics
craze
ole, ajibole
oluwa (craze)
shey na till when i thief (ole, ajibole)
they say you get what you fear the most
i fear like ten billion dollars (no no)
oh i’m so frightened (ohhh)
and my love life sef no even sweet (wetin be the problem)
since e no be you, no be me
make we live, make we dey at peace (at peace)
since breakfast na just one square meal
ever feel like you don tire (i don tire)
still dey solve one problem
another dey wait to intercept (yepa)
this breadwinner no get bread (or bakery)
to dey think leave food for fire (fire)
small food i dey try to manage
chop my breakfast as lunch (no no)
cos this life sef no balance at all (oh no, oh no)
so whenever you see me
abeg pour water ontop my head
nothing less than mortuary standard
cos i’ve been through h*ll
wetin my eyes don see
if mouth go speak, ear no won hear
i go just dey hopeful
last last everything go dey okay
so whenever you see me
abeg pour water ontop my head
nothing less than mortuary standard
cos i’ve been through h*ll
wetin my eyes don see
if mouth go speak, ear no won hear
i go just dey hopeful
last last everything go dey okay
since e no be you, no be me
make we live, make we dey at peace (at peace)
since breakfast na just one square meal
ever feel like you don tire (i don tire)
still dey solve one problem
another dey wait to intercept (yepa)
this breadwinner no get bread (or bakery)
to dey think leave food for fire (fire)
small food i dey try to manage
chop my breakfast as lunch (no no)
cos this life sef no balance at all (oh no, oh no)
so whenever you see me
abeg pour water ontop my head
nothing less than mortuary standard
cos i’ve been through h*ll
wetin my eyes don see
if mouth go speak, ear no won hear
i go just dey hopeful
last last everything go dey okay
so whenever you see me
abeg pour water ontop my head
nothing less than mortuary standard
cos i’ve been through h*ll
wetin my eyes don see
if mouth go speak, ear no won hear
i go just dey hopeful
last last everything go dey okay
okay
okay
everything go dey okay
okay
Random Song Lyrics :
- when the dust settles we win - congress musicfactory lyrics
- unprogressive paintings - moes anthill lyrics
- научи меня (teach me) - muzhevsky lyrics
- rain check - bradak lyrics
- the plight of a boy seeking answers - teilen lyrics
- nothing ever changes - vika pestrova lyrics
- laser sharks - savant lyrics
- i know i'm alive - old time relijun lyrics
- под рёбрами (under the ribs) - leray lyrics
- saison - santanas lyrics