
stronger - lyta lyrics
now i’m stronger
now i’m stronger
ever since when i dropped time
them talk this and dey talk that
and dem talk say na me worse pass
but me i no mind them
i no send them
i dey k!ll them with surprise
sundown to the sunrise
i know say we go dey alright (i know say we go dey alright)
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever rеduce
say na god run am for me
my mama dey pray for mе
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str*onng*eeerrr
now i am stronger
them be want make i fall out
make my battery, make e run down
no be everybody wey dey laugh normal
so i do my thing on my own terms
when the things tight, rich man go fly out
if you no get, omo you go suffer
wahala for poor man
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever reduce
say na god run am for me
my mama dey pray for me
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
i know, i know, i know, i know
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str*onng*eeerrr
now i am stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
Random Song Lyrics :
- zeitgeist - mortiis lyrics
- say say say - kygo lyrics
- солдаты сорок первого (soldiers of forty-first) - the red army choir lyrics
- 夕なぎ (yunagi) - 甲斐智枝美 (chiemi kai) lyrics
- massacre - indianboi21 lyrics
- wings - bambam lyrics
- lathi - bexli(grc) lyrics
- mesh saybani | مش سايباني - hudz lyrics
- окей - rozalia lyrics
- hold you - shane eagle lyrics