
that special girl - m and k lyrics
m & k
that special girl
[vamp:]
oh oh oh oh oh eh eh eh eh eh
eh-uhu na you be that eh-uhu
that special girl le-yo
oh yea wen ooh
[verse 1:]
i dey really think of you oh how i go take approach you oh
i don dey think am rather oh i just wan know you better oh
(because na you be that special girl)
[pre-chorus a:]
i gat to encourage you i gat to motivate you
i gat to still invite you my mind dey always tell me
even sef my approach still fit just purge me yo
[chorus:]
na you be that very girl that same pretty girl
that is always on my mind me i dey think of you as mine
(because na you be that special girl)
me i nor care where you hide girl me i nor dey lie
you still dey catch my eyes with that your lovely height
(because na you be that special girl)
[verse 2:]
still that very cubby girl oh wey i saw with short skirt oh
when i dey escort my guest oh i nor dey try to guess oh
(because na you be that special girl)
[bridge:]
i dey nervous oh i dey panic oh
to tell you how me dey feel for you
to walk directly towards you
(because na you be that special girl)
i dey nervous oh i dey panic oh
to tell you how me dey feel for you
to walk directly towards you
(because na you be that special girl)
[pre-chorus b:]
i don dey tell all my guys i don keep her for my mind
since all these while lee yo oh i wan let her know my mind
normally she pretty truly surely look so lovely yo
repeat [chorus:]
[interlude:]
i too dey shy for her almost all the time
whenever i wan track her anytime but
moses don enter me today
i wan cross red sea today
repeat [chorus:] till fade
Random Song Lyrics :
- phir se shuru - ashu shukla lyrics
- waveless - meat wave lyrics
- szkła - mordehay lyrics
- diamentowe sbm - białas lyrics
- man of the year - avinaash lyrics
- give it all - the royal foundry lyrics
- jwtp - connect zero lyrics
- toys - люций & gooyzee lyrics
- stonington - alice kristiansen lyrics
- never wanted you more - lily moore lyrics