
4 days - magixx lyrics
i just dey look your face
and i no fit to understand
how you makey my heart e race
body dey sweet me
jedi jedi for waist
and i no fit to concentrate no
and if you play me sef i no mind o
as long as we dey
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informatе
i been loving you for days
fala fala
i be moving to your salsa
para para
na your body make me calm down
abеna please comply
i want to ease your mind
omo ologo ye ma gbala
i go make you sing hosanna
give you attention
like a soldier man
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informate
i been loving you for days
Random Song Lyrics :
- il nostro maleficio - daniel ingram lyrics
- dance like jay park - ted park lyrics
- ooo yeah* - don toliver lyrics
- sunrise - e'last lyrics
- not kool - duwap kaine lyrics
- los 40* - alain verdier lyrics
- hayda habebi - badria essaied lyrics
- used to - james chelliah lyrics
- made in ghetto - lexpair lyrics
- byaukugan - bong da city lyrics