
voices - magixx lyrics
so many pain that i feel but i still stay run it up
that’s why me crack a fake smile, anytime their opinion
some of my friend back*stab me, so n0body wey me i really trust
they tell me is it love but it’s haters that i see
me pour a likkle chaser for my gin
cause many many voices in my head
me no fit lie me i get many loses than my wins
so mama sey make i pour the anointing for my head
cause every day sey me pray to find my way
sey me pray to find my way naaahh
many many voices in my head
me no fit lie mе i get many loses than my wins
so mama sey makе i pour the anointing for my head
cause every day sey me pray to find my way
sey me pray to find my way naaahh
know sey me i value my peace from the get go
me i no dey fight so leave my shirt ogbeni let go
i just wanna make this money, just to feed my circle
and peace to the ones wey me lost in the ghetto
so gbe trabaye
1 girl 2 girls melo lamagbe
look inna the mirror but i cannot see myself
man take a few shots, so i can ease my pain
i cannot help myself
but i really hope i’ll be fine
i’ll be fine nah
sey me hope i’ll be fine naaahhh
cause many many voices in my head
me no fit lie me i get many loses than my wins
so mama sey make i pour the anointing for my head
cause every day sey me pray to find my way
sey me pray to find my way naaahh
many many voices in my head
me no fit lie me i get many loses than my wins
so mama sey make i pour the anointing for my head
cause every day sey me pray to find my way
sey me pray to find my way naaahh
cause many many voices in my head
me no fit lie me i get many loses than my wins
so mama sey make i pour the anointing for my head
cause every day sey me pray to find my way
sey me pray to find my way naaahh
Random Song Lyrics :
- back here again - sina sanaei lyrics
- dinner 4 4 - spish lyrics
- superhitas - lilas ir innomine lyrics
- perfect - glibs lyrics
- sacrifice (bathory cover) - death breath lyrics
- unfollow moi - skeezy sensei lyrics
- broken - rhyon brown lyrics
- i'm a g.a.w.d. - beema monroe lyrics
- muertos del rock (vol.ii) - def con dos lyrics
- candy apple red (stereo promo version) - r. dean taylor lyrics