lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

beat around the bush - magnito lyrics

Loading...

dangerous dangerous dangerous

‎(chorus)*portable

‎oko jabele kaluku lomi se tire
‎won gbadun re won gbadun re won ji soro
‎carol wa parol
‎won fe mo parol
‎kobi lo kokobilo
‎drip change yahoo common change yahoo
‎carol wa parol common change yahoo
‎kobi lo kokobilo

‎habadodo (fresh out!)

‎(verse one)

‎na na na person wey no get money dey bush around the bush (life)
‎see dem, dey beat around the bush (ew)
‎where dem dey beat around the bush (d*mn)
‎ okay,send aza dem go beat around the bush (life)
‎puff puff pass na so dey spit around the cooch
‎hе join cult so dem beat am around the bush
‎if hе spend better money on you please allow him smooch (fresh out)
‎i dey promote myself please allow me push (ew)
‎been doin this for long and i never near person (chii)
‎no tattoo see, i never near person
‎i don suffer sotey i don learn lesson (life)
‎now i rap in french, hmm, ceva bein merci (habadodo)
‎don’t wait for no one to take it from you if it mean to you
‎na fear dey do all of dem no make the thing do you
‎na me be the petition wey dark man dey take sue you
‎if you wish me well, i wish the same to you( fresh out!)
‎put money for gtb and comot am for palmpay
‎if you spoil for you na den you go know say arms dem
‎if you fight with babalawo, you go know say charms dey (d*mn!)
‎i no dey talk too much but i know say fans dey (fresh out!)

‎chorus* (portable)

‎oko jabele kaluku lomi se tire
‎won gbadun re won gbadun re won ji soro
‎carol wa parol
‎won fe mo parol
‎kobi lo kokobilo
‎drip change yahoo common change yahoo
‎carol wa parol common change yahoo
‎kobi lo kokobilo
bilo kokobilo

‎verse two* (magnito)

‎too much fire now dey can’t cool it
‎she wear skin tight dey can’t pull it
‎song too dope now dey sample it
‎ekweh! sample it aside dem go swam dey close
‎when dey see dem dey denge pose
‎brotherly!, who won oppose
‎if i hit, i dey give dem their dose

‎(outro)

‎na person wey no get money dey bush around the bush
‎where dem dey beat around the bush okay
‎see see dem dey beat around the bush, dem dey beat around the bush
‎send aza dem go beat around the bush

‎na na na person wey no get money dey bush around the bush
‎who dem be beat around the bush, beat around the bush
‎see their head beat around the bush
‎send aza dem go beat around the bush
‎dead beat

‎malayaki

dangerous dangerous dangerous

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...