lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

storyline - manasilk, blak pattern lyrics

Loading...

intro
yaaaay
oh na na na…

silk!

new pattern!!!

verse 1

you don’t know my story
talking anyhow behind me
if you wanna know my story
you can just ask me
ask about me
but me no get time to dey talk
i for like make i make wait at the door
i for like make i burst talking drum
i for like make i make una gbo o

chorus
you don’t know me
talk my story
try to push me down ah ha ah ha
you don’t know me
talk my story
try to push me down ah ha ah ha
follow me understand life of the pain
ikan to ju ti ri
n0body understand wetin i dey face
when n0body send me
family and friends no dey for the zone
omo ebi n pa mi
but i dey with my pain
make no body judge me

verse 2
e sun mon bi
ke wa gbo oti to oro
oti to oro o ma ri bi egun
sugbon omo tan ba bawi to ba loun ogboron
e fi si le ose tan la ti pa run
cos that way no be your way
make you try discover your way
omo omo olu we ko ma we
wetin i dey see for the street mi o le salaye
i gat to follow the way
bi mo se wo eyin wo mo wo le
a o bola n le
so na risk i play
elewe nje ewe
for the game you gats to wise
to ba fe ta te te wa ya fi opolo si wise
oh my bro no dull my vibes
i don’t want to sell my soul before i conquer now
chorus
you don’t know me
talk my story
try to push me down ah ha ah ha
you don’t know me
talk my story
try to push me down ah ha ah ha
follow me understand life of the pain
ikan to ju ti ri
n0body understand wetin i dey face
when n0body send me
family and friends no dey for the zone
omo ebi n pa mi
but i dey with my pain
make no body judge me

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...