
anything - marrz (ngr) lyrics
intro
uh huh!
ooh lord, ooh lord ohh
make them know!
verse
anytime wey i dey think about your smile
e dey be like say make i fly away
come to your side
(side)
leave me
leave me make i say wetin dey my mind
i know you don say many times your name
but can i call you mine?
pre*chorus
cause my heart is yours to keep
and i no go deny
kele full my side
but you dey on top the list
na you wey i know
i see as them dey try compete
wan make e spoil
dem put san san for my garri o
e no go fit to work for me o
chorus
for you i fit to do anything
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything
for yuh, for yuh, yuh!
i go do anything for you
i fit do anything for you
verse
omalicha
(kolom!)
carry fire
(kolom!)
she fit to burn down the place when she enter
na she dey light up.. my desire
shebi you know the midas touch
she get am oh no
see na you dey take my pain away
you high me pass ogogoro o
be like say i jogodo
pre*chorus
cause my heart is yours to keep
and i no go deny
kele full my side
but you dey on top the list
na you wey i know
see as them dey try compete
dem wan make e spoil
put san san for my garri o
e no go fit to work for me no no no
chorus
for you i fit to do anything
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything
for yuh, for yuh, yuh!
outro
i go do anything for you
i fit do anything for you
ovonovo!!
Random Song Lyrics :
- clone! - txlibxn lyrics
- dont break me - anita will & phresh kidd ice lyrics
- wait for you - young sach lyrics
- ain't no tellin - slim (rap) lyrics
- raging bull - pop evil lyrics
- filha n se preocupa ;7 - sidoka lyrics
- my apartment - james droll lyrics
- flexi disc - the human league lyrics
- tha⚔boyz - year08 lyrics
- lacração - horrorosas desprezíveis lyrics