
reckon - mba for africa lyrics
zaki amujei x mightyyout x musta4a
verse (zaki amujei)
tonight i just wan dance o
bother no one that i know
use razor cut my coat
i no like to do pass myself
i dey on my own
love and light to all my foes
dem no believe us, but dem go see when i k!ll all my shows
chorus (zaki amujei)
dem know say we be force to reckon with
they know that i’m a god
ko si nkan to ma so
they know i am a force to reckon with
i just dey call my shots, ko si nkan to ma so
verse (mightyyout)
bad belle people plenty
looku looku see as dem deh envy
and anytime wey we show for thе street dem go know say the boy dem ah bad
and thе thing ko le ye won
me i deh hail all my day one’s
and iffa hold money plenty
n0body go tell me the balling na steady
i do it for my people
as you can see
can see can see
i no deh do like this no deh do like that
i just deh do my thing
and it is a fact
abeg gimme my chance i say
my brother oh
my brother brother
mother i no deh corner corner
lover like roller coaster o
chorus (zaki amujei)
dem know say we be force to reckon with
they know that i’m a god
ko si nkan to ma so
they know i am a force to reckon with
i just dey call my shots, ko si nkan to ma so
verse (musta4a)
many many talk but i no stop
omo logo don drop kuro lono
say you no dey hear word you go gboran
abijawara bi ekun awa stubborn
you say you wan try odikwa risky
ihe neme why you dey diss me
you no fit stop the boy mehn you no reach
na baba god dey add to my own st**ze
hook (zaki amujei)
tonight i just wan dance o
bother no one that i know
use razor cut my coat
i no like to do pass myself
i dey on my own
love and light to all my foes
dem no believe us, but dem go see when i k!ll all my shows
chorus (zaki amujei)
dem know say we be force to reckon with
they know that i’m a god
ko si nkan to ma so
they know i am a force to reckon with
i just dey call my shots, ko si nkan to ma so
(x 2)
Random Song Lyrics :
- igor's feast - kan-ji lyrics
- total drama (single version) - high zoey lyrics
- goodnight menina 4 - mc ig, dj glenner & fepache lyrics
- ??? (snippet 03.12.2024) - наверное поэт, якоръ & even cute lyrics
- now you hate me - aciid.fiish lyrics
- maybe if i die tonight. - yut! lyrics
- имидж (image) - beezy kush lyrics
- blame delilah - mark lenover lyrics
- only a grebo - sudden sway lyrics
- questions (slowed down) - presley regier lyrics