
blessings - mega-boy lyrics
blessings lyrics by mega*boy
chorus:
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
and your mercies
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
verse one:
thank god for the pain we faced
and all the major lessons
wey make man fit dey today
looking back from the time
wey we no fit to feed eh family
and now eh all my blessings
rain on me rain on me
make dey water cool my head (my head)
oil flow mehn eh reach my leg
stand tall i dey ball count eh all blessings
chorus:
blessings blessings blessings
and more no stressing
blessings blessings blessings
and your mercies
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
verse two:
it all about eh god life eh no be regular things
i say my life no be child’s omo nah biggerman things
and i dey tell you something
wey don come make me turn king
all praise to jah for your blessings and your mercies
standing tall fighting all no fit fall no dey form make dem talk oh
all of the things wey cause eh man that pain
don dey make eh my eyes sustain
omo nah blessings
chorus:
blessings blessings blessings
and more no stressing
blessings blessings blessings
and your mercies
blessings blessings blessings
and no more stressing
blessings blessings blessings
Random Song Lyrics :
- flor destruída - silveira e silveirinha lyrics
- social skills - naps (band) lyrics
- burden - hoops lyrics
- spiders cry - sasa stubbs lyrics
- onde drømmer - svartepetter lyrics
- talkhe shirin - mirtak lyrics
- tim i said no guests! - jesse dangerously lyrics
- euros got me focused - busu lyrics
- sinner - jahmica lyrics
- yo no soy de nadie - alejandra guzmán lyrics