
coro - mg pablo lyrics
eflex x mg pablo * coro lyrics
verse 1 (e*flex)
before corona many things don dey k!ll
shey you know the land has never been green
small coro…everybody don dey shiver
what of wetin leaders use our eye see??
take e money far away…
dem go do vaca…
now coro all the way
and dey are forced to stay eh
chorus
na coro go dey cage dem
*all the travel travel about go stop you go sit down dey work
na coro go dey change dem
*all the ones wey dey carry money dey no work dem dey chop
na coro go dey heal dem
*pastors wey dey wait scientists before cure go come
na coro go dey wound dem
coro coro oo eh
verse 2 (mg pablo)
this na naija this na land of the real
we no dey believe until we see
n0body go send n0body go bother
as long as say the corona virus no k!ll my brother
na oyo for naija so better stay locked
before corona come already we don dey count corps
i no go lie you naija for like stay indoors but who go feed us before ulcer here go k!ll us
who go come through for you if you get positive
first time in my life that i try to stay negative
our leaders words to me be like plastic
sweet at first but las las play a drastic
before coro k!ll one book don k!ll ten
in reality tell me who we suppose fear
government or corona virus, it’s all good though nigeria
Random Song Lyrics :
- siya - mamani keita lyrics
- lo que fuimos - marlon lyrics
- muzică daya (live) - nane lyrics
- kareem - xoff lyrics
- radiance - tetracalyx lyrics
- 我的世界一直下雨(it keeps raining in my world) - 罗言 (rollflash) lyrics
- bed time stories - isolated beingz lyrics
- lil nas x (doja parody) - james daniels lyrics
- no me queda más / si una vez (mix selena) - dayanara lyrics
- going to forget our bad deeds - apologetix lyrics