
violence - mo jigger lyrics
ah clear road oga
clear road
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
ladies and gentlemen
soldier man a dey for conner
no retreat no surrender
don’t put hand on my diva
don’t put hand on my diva
she fine pass mami wata
she no get money palaver
girl for you my pretty diva
i go fight kung fu
no room for nonsense
play and you go see violence ah
no room for nonsense
play and you go see violence ah
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
make we meet and knack
fine girl you be dangerous
i follow you go pentecost
so you see i am that serious (serious)
me a no see who go check and balance am
a go take mic and announce am
say me a fall for you period (ahh)
you are a fine girl (ahh fine girl o)
wetin be your problem (ohh problem o)
so so nonsense (ahh nonsense o)
we go fight them (ohh fight them oo)
no room for nonsense
play and you go see violence ah
no room for nonsense
play and you go see violence
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
make we meet and knack
i meet am a catch am a give am ta
clear road
mo jigger
ladies and gentlemen
clear road charlie
clear road
shawdy say make we meet and knack
a meet am a catch am a give am tata
make we meet and knack
i meet am a catch am a give am tata
Random Song Lyrics :
- nosebleeds - kevin hackett lyrics
- red giant - alice in chains lyrics
- jala jala - farina lyrics
- corinne - les trois accords lyrics
- freedom for the stallion - mark graham lyrics
- jacques chirac 2.0 - infini-t lyrics
- drip drop - jack harlow lyrics
- infiel - ravana rodriguez lyrics
- prendío - shainny lyrics
- ждут - дельфин lyrics