
father abraham - mohbad lyrics
[chorus]
holy ghost
come down
father abraham
come down
holy ghost
come down
father abraham
come down
cause your people are going astray
come down
they no love each other other again
come down
asset dey worry some
come down
this life no balance again
come down
[post*chorus]
ayinla ayinla
you know how you dey cause
yawa yawa
shebi you see alfa
alfa
wey dey smoke gbana
[verse]
tinbani pe kosumi
tinbani pe kosumiiro ni mon pa ye ye
tinbani pe kosumi
tinbani pe kosumi
baba knack daughter
so many plenty matter
mama k!ll n pikin because of money
baba knack daughter
so many plenty matter
mama k!ll n pikin because of money
government dey show us pepper
ebi ti so wa de le se
graduate dey sell pepper
landlord fi ile ta tete
[chorus]
holy ghost
come down
father abraham
come down
holy ghost
come down
father abraham
come down
cause your people are going astray
come down
they no love each other other again
come down
wa wo owu aaye su wa da
ironu so wa da oloja
emi olorun sokale
come down
[outro]
ayinla ayinla
you know how you dey cause
yawa yawa
shebi you see alfa
alfa
wey dey smoke gbana
Random Song Lyrics :
- red wine - lenna lyrics
- let's pretend we're not married tonight - merle haggard & leona williams lyrics
- cut 'em off - koryn hawthorne lyrics
- wenn ich deine eltern wär - grossstadtgeflüster lyrics
- namütenahi - belki biraz lyrics
- la nave del olvido - juanjo bona lyrics
- culture du souvenir, vol. 1 - bayle lyrics
- a pussy theory ! - acidgvrl lyrics
- sposalizio - original broadway cast of the most happy fella lyrics
- i know how it is - susan johnson & jo sullivan lyrics