peace - mohbad lyrics
[intro]
iyawo mi sho da da, o romipin
o fi mi sile na, o fęsę ja (yo…)
[verse 1]
wetin be this one like this?
been through many things, many many gists, though i still find my peace (imole, oh, oh, ah)
i dey do like say me i no dey see, like say i no dey hear
which kind person be this? (oh, oh, ah)
wetin be this one like this?
been through many things, lat’aiye genesis , i be dealing with freenemies
surviver, surviver
mi o ni gba, mi o ni gba
money chaser, faster than a bullet
flying like a rocket
badman we never rest
king of south and the west
fastеr than a car, won fe ba mi sa
faster than a benz oh, [?] lo lеwu le so oh
bad vibes on lyrical (uhn, uhn, uhn, uhn)
give me my sound, i am so vibelical (oloun, uhn, uhn, uhn)
aiye lo okada, won de tun ni car
dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher
before you hammer, oh my n*gga, oh my n*gga, you go dey when i no get ginger?
oh my n*gga, oh my n*gga, shey you go dey when i no get raba?
’cause my mama, ’cause my mama been praying for me say make i jere
oh my bebe, oh my bebe, shey you go dey before my surulere? (kai)
[chorus]
iyawo mi sho da da, o romipin
o fi mi silę na, o fęsę ja
kakiri dodo awon aboki (oh, oh, oh)
iyawo mi sho da da, o romipin
o fi mi silę na, o fęsę ja
kakiri dodo awon aboki (iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)
[verse 2]
wetin be dis one like this?
been through many things, many many gists, though i still find my peace (oh, oh, ah)
i dey do like say me i no dey see, like say i no dey hear
which kind person be this? (oh, oh, ah)
wetin be this one like this?
been through many things lat’aiye genesis, i be dealing with freenemies
surviver, surviver
mi o ni gba, mi o ni gba
money chaser, faster than a bullet
flying like a rocket
badman wey never rest
king of south and the west
faster than a car, won fe ba mi sa
faster than a benz oh, [?] lo lewu le so oh
bad vibes on lyrical (uhn, uhn, uhn, uhn)
give me my sound, i am so vibelical (oloun, uhn, uhn, uhn)
aiye lo okada won de tun ni car
dem wan tear your knicker, dem wan to turn your teacher
before you hammer, oh my n*gga, oh my n*gga, you go dey when i no get ginger?
oh my n*gga, oh my n*gga, shey you go dey when i no get raba?
’cause my mama, ’cause my mama been praying for me say make i jere
oh my bebe, oh my bebe
shey you go dey before my surulere?
[chorus]
iyawo mi sho da da, o romipin
o fi mi silę na, o fęsę ja
kakiri dodo awon aboki (uhn, uhn, uhn)
iyawo mi sho da da, iyawo mi
o fi mi silę na, o fęsę ja
kakiri dodo awon aboki (iru kileleyi, shen gbo?, oh oh, ah)
[outro]
timijay on the track
Random Song Lyrics :
- en cada carcajada hay una lágrima a cubierto - solitario (rapero) lyrics
- help the police - adam buxton lyrics
- on mah mind - skaff lyrics
- anxiety - william pippins lyrics
- who’s claiming the throne - xtc7400 lyrics
- 2025 - carlos eduardo taddeo lyrics
- wildflower - 5 seconds of summer lyrics
- dancing with my dad - whitmer thomas lyrics
- madhouse! - north lyrics
- stop goin’ in - zoo quawn lyrics