
panadol - mr eazi lyrics
[intro]
my mouth e sweet but e no mean sey i be liar o (zagadat)
that is to say i getti lamba o (hmm)
for the other room i getti power o (agidi, agidi, agidi, agidi, agidi)
to set that waist on fire o (fire o)
fire o (yeah)
zagadat
[chorus]
after round one
me i no dey take panadol
o tun gbe de o
omoge, o tun gbe de o
after round one
me i no dey take panadol
mo tun gbe de o
omoge, mo tun gbe de o
[post*chorus]
three gbosa for the man
wey dey make him woman cum twice (cum twice)
cum twice (cum twice)
in one night (one night)
one night (one night)
make i chop your body
make i make you feel one kind (one kind)
one kind (one kind)
open shop for my head
baby, make i be your shoprite
shoprite
zagadat
[verse]
one bundle for your waist
after one round, you go craze
she no one lef my place
she say she won, mtchew for my face
she say she won, mtchew for my face
oya now
one bundle for your waist
after one round, you go craze
she no one lef my place
she say she won, mtchew for my face
she say she won, mtchew for my face
zagadat
[chorus]
after round one
me i no dey take panadol
o tun gbe de o
omoge, o tun gbe de o
after round one
me i no dey take panadol
mo tun gbe de o
omoge, mo tun gbe de o
[post*chorus]
three gbosa for the man
wey dey make him woman cum twice (cum twice)
cum twice (cum twice)
in one night (one night)
one night (one night)
make i chop your body
make i make you feel one kind (one kind)
one kind (one kind)
open shop for my head
baby, make i be your shoprite
shoprite
zagadat
Random Song Lyrics :
- new normal - owen kai lyrics
- clear cut - shezan & hannan lyrics
- otvori srce - milos bojanic lyrics
- minor threat - once upon a time lyrics
- breathe on me - kenna fannee lyrics
- дом, это где я с тобой (home is where i'm with you) - scirena lyrics
- markar - primaje lyrics
- new york minute - cornerstore bazz lyrics
- ciuri ciuri - unavantaluna lyrics
- rising artist chano hustle making a name for himself! - chanohustle lyrics