
light - muvs lyrics
(it’s emaginenation)
she said she want
a little bit of this
and a little bit of that
but then she start to mess up when she see all the surprise
dey wonder why my bag so full sey wetin i dey pack?
cause me i no dey open wetin dey inside my bag
(oh)
2 fat spliffs once i enter
henny don dey pop for the center
i’m not waiting till december
who be that girl i dont remember
looking at me like i look familiar
tell hеr sey she shy
see her whеn she enter
so i recline and tell her make she bend down
low and wine
sit pon do ting so slow
and the i decide baby that you can’t go home
ollata olepo (yeah yeah)
olepo ollata (alaye)
where is the light
olepo ollata
ollata olepo (yeah yeah yeah)
where is the light
olepo ollata (ollata)
ollata olepo
where is the light
olepo ollata (the lighter)
ollata olepo
where is the light
oya straight onto the verse 2
i tell my baby make me for the bedroom
she come dey form like sey she no dey want do
i come dey tell her baby me i go chop banku
tell me make i slow down
tell me make i speed up
anyhow you want it
anyhow i beat up
she say she want to go down
say she want to sit up
baby it’s your womb there thing i want to shift up
cause you know man are different soldier different soldier
cause
i’m not stopping till it’s over
and
i dont know if i want to be sober
so
just reach out and gimme the lighter cause
ollata olepo (yeah yeah)
olepo ollata (alaye)
where is the light
olepo ollata
ollata olepo
where is the light
olepo ollata (ollata)
ollata olepo
where is the light
olepo ollata (the lighter)
ollata olepo
where is the light
girl you know that
shey you know that
girl you know that i….
shey you know that
girl you know that i….
and you know that
and you know that i …
muvs
Random Song Lyrics :
- hot 30 weekend countdown (11/12/2022) - siriusxm the highway lyrics
- merece palmas (part. lucca e mateus) - cácio e marcos lyrics
- not to be alone - cheats lyrics
- ai calica - mc poze do rodo lyrics
- зажигай (rock it) - hariki lyrics
- repent (live) - saint agnes lyrics
- gái miền tây - huỳnh khánh tiên lyrics
- 잘 지내 (letter) - young k & narae lee lyrics
- peter und wolf - lugatti & 9ine lyrics
- therapy - ciaran lyrics