
emo - muyeez lyrics
[intro]
hmm*hmm*hmm*hmm, yeah
(bad*ass)
i’m muyeez
ah*ah*ah
[verse 1]
i get many things wey me wan talk
bad belle wan push me for koro (koro)
what i sha know g, omo me i dey comport (comport)
but na only god i dey consult (consult)
grace knocking everyday, non*stop
wetin god don do, it cannot be undone
i be god’s son like jesus
’cause i be god’s son like jesus
ki lo wi
[chorus]
alaye
wetin wey dey sup, mi o le shalaye
tell my og gbemi far*away
emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh
alaye
the thing wey dey sup, mi o le shalaye
call my og gbemi far*away
emi omo ogbon sеt ogo aye, gbogbo aye eh
[verse 2]
i gеt many things wey dey bother man, oh
sort out my problems too, no dey bother man
because n0body been dey when i no see car
then i dropped ig, make them emotional
wake up in the morning and i pray to jah
’cause enemies won po tonfe bami ja
but i be king, i be passenger
and i be king like passenger
[chorus]
alaye
wetin wey dey sup mi o le shalaye
tell my og gbemi far*away
emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye
alaye
the thing wey dey sup mi o le shalaye
call my og gbemi far*away
emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh
[refrain]
oh*oh*oh, ogo aye ahn
emi omo ogbon set ogo aye, ahn
oh*oh (ogo aye, ahn)
emi omo ogbon set ogo aye ahn
[chorus]
alaye
the thing wey dey sup mi o le shalaye (shalaye)
tell my og gbemi faraway
emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye (gbogbo aye)
alaye
the thing wey dey sup mi o le shalaye (shalaye)
tell my og gbemi faraway
emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh (gbogbo aye eh)
Random Song Lyrics :
- don’t feel comfortable - leopold (deu) lyrics
- frente a frente - stradanie lyrics
- elegy - crisis never ends lyrics
- on me dit souvent - frère patrice ngoy musoko lyrics
- unaccompanied - laura cantrell lyrics
- concorde - i got you on tape lyrics
- go kuu - selfmxdebless lyrics
- escape!!! - nekozuna lyrics
- death dream - lonesome wyatt and the holy spooks lyrics
- the mouth of madness - s.o.n. (usa) lyrics