
show stopper - nellis anthony lyrics
Loading...
intro
uh a
nellis on the mic yh
verse 1
here we come now, we’re the one wey dey run the show (jesus music)
put your hands up and gimme that dance solo (jesus music)
no dulling when we stop dem dey ask for more of (jesus music)
put your swag on and do it like jesus rocks (jesus music)
hook
people dey talk say church boys dem no know wosop
but the truth be say we wey we no dey wan show
dem no know say e be god wey dеy give the bettеr swag
so make dem talk o, talk o, talk o (2x)
vamp 2x
as we dey sing we dey dance oya zingologo
from the left to the right oya zingologo
make them talk o talk o talk o 4x
repeat verse
otipadun 8x
repeat hook, vamp
Random Song Lyrics :
- el trenecito - duende bubulín lyrics
- quero louvar-te - resgate lyrics
- espérance - soolking lyrics
- i don't feel anything, anymore - placeholder lyrics
- the wolf who cried boy - cyrenic lyrics
- sem medo de errar - nathan malagoli lyrics
- sanfoneiro maior - trio parada dura lyrics
- me leva mais alto - léo vitor lyrics
- morada - forfun lyrics
- el doctorado (part. tony dize y ken y) - don omar lyrics