
philomena - nelzz lyrics
mmm
(made this)
mmm
allow me to enunciate
i can hardly concentrate
i’ve got only one wish i’d like to make
(make make)
conjugal bliss conjugate
shebi you’ll be considerate
shebi you’ll beacon
make i find you come
philomena
i no mean am
i no mean am when i talk sey i no do
philomena
you know me now
i no mean am when i talk sey i no do
nkan kan philo leave me go
(philo leave me go)
nkan kan philo leave me go
nkan kan philo leave mе go
(philo leave me go)
nkan kan philo lеave me go
them say make i do like sey i no like you
form hard guy when you pass through
shoulder high eyebrows raised to power two
them say philo no like guys wey no carry
i carry weight e weigh me down
i kinda hid what i really felt
(ou philo o)
philomena
(i no o)
i no mean am
i no mean am when i talk sey i no do
(talk sey i no do)
philomena
you know me now
i no mean am when i talk sey i no do
now i dey
i dey call philo she no pick
i been thinking sey she go be
be mine
be mine
(girl you’re)
my priority believe me
insecurity dey do me
deny
i can’t deny
nkan kan philo leave me go
nkan kan philo leave me go
nkan kan philo leave me go
nkan kan philo leave me go
Random Song Lyrics :
- last call - gupa lyrics
- nothing - mike railey lyrics
- dans mon cœur - kofs lyrics
- pretty girls haunt me - savage ga$p & ugovhb lyrics
- @dr3nal1n - teenageboycri3s lyrics
- divorce 1 - girl and girl lyrics
- barato - sobresdylan lyrics
- steppa high - big t evans lyrics
- regret - lil khant lyrics
- kapelnica - lustty lyrics