
prière - neyoog lyrics
chorus
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my fears early momo
early momo early momo
i draft my plans early momo
early momo early momo
verse 1
early momo na for god to decide
wetin i go do for the rest of of my life
i believe in this thing wey dem call make we hustle hard
even when i dey place of work omo
i still dey smile
no matter wetin them do me omo
i no go frown my face to my customier
i go tell them make them feel me make them feel my vibe
no be everything wey worry me the world must to know about
that why i say to god i say my prayer
chorus
early momo early early early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
early momo early momo
i pray to god early momo
early momo early momo
i say my prayers early momo
verse 2
yeh yeh yeh
who dey who dey
who dey who dey who dey who dey who dey
sweetie pass my past
i tell god about my plans
people wey see me wey dey fight
i tell them say no be time for that
sin to god i say ba baba loke give me power
these things are not for me
lagos traffic don too hold me down
hook
early momo i say my prayers
early momo i pray to jah early momo
chorus
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
early momo early momo i say my prayers early momo
early momo early momo i pray to jah early momo
verse 3
no be only me get the problems of the world
give me one turkey make i chop first
if i still feel sad i go meet my doctor
na me neyoo na me neyoog ang
early momo
Random Song Lyrics :
- la marche - irie révoltés lyrics
- pikku julmuri - vesa-matti loiri lyrics
- give me all your luvin' (cover) [intro] - heebzstreet lyrics
- round and round - ariel pink's haunted graffiti lyrics
- bittersweet - teejayflow lyrics
- creep - kace (rapper) lyrics
- life on mars - cæcilie norby lyrics
- mistakes - hamzah lyrics
- intro 36 - logan (fr) lyrics
- à la petite semaine - la maison tellier lyrics