wami - niniola lyrics
[intro: niniola & akeem adisa]
nini dé
akeem l’ọmọ yẹn o
[verse 1: niniola]
if i dey your city, i’m jamming everyday
me i dey for post like profile shoot your shot tí orí ẹ bá pè
big shoutout s’àwọn olorin tó ti lo, àt’àwọn olorin tó ń bo
kí olúwa ṣ’ilekun ayo, ki gbogbo wa ri ona àbáyọ
[pre*chorus: niniola]
if i no dey for your party e no go complete o
give dem gbedu give them vibes sotey dem confuse o

[chorus: akeem adisa]
oya make we fire gan gan
won gbọ́ l’agege, wọn gbó mi l’oshodi, wọn wami l’ame
of course my gbedu dey make dem boogie down

[verse 2: akeem adisa]
dákun gbó oro mi o, jah jehova
bad energy, see you later
international, i no be local
i dey gbádùn all their doings, wish you later
big shoutout s’àwọn olorin tó ti lo, àt’àwọn olorin tó ń bo
kí olúwa ṣ’ilekun ayo, ki gbogbo wa ri ona àbáyọ
[pre*chorus: niniola & akeem adisa]
if i no dey for your party e no go complete o
give dem gbedu give them vibes sotey dem confuse o
if i no dey for your party e no go complete o
give dem gbedu give them vibes sotey dem confuse o
[chorus: niniola & akim adisa]
oya make we fire gan gan
won gbọ́ l’agege, wọn gbó mi l’oshodi, wọn wami l’ame
of course my gbedu dey make dem boogie down
won gbọ́ l’agege, wọn gbó mi l’oshodi, wọn wami l’ame
[outro: niniola & akim adisa]
wọn wami l’ame, wọn wami l’africa, wọn wami l’ebute*meta, wọn wami ni iléṣà
Random Song Lyrics :
- the white boy anthem - the mcguffin show lyrics
- qui nem jiló - trio nordestino lyrics
- feelin crazy - heather mae lyrics
- run the paint freestyle - snacks lyrics
- juliet - sivie sue mori lyrics
- 꼬마별 (little star) - hyunjin (stray kids) lyrics
- villi kortti - spekti lyrics
- vote for the good - daniel shalom lyrics
- rusty jag - kintu lyrics
- u - nemopz lyrics