lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

outside - ninobliz lyrics

Loading...

stack up my cheese and cakes
it’s about time wey una
alaye pour me rozay
where the rozay, send me the location
we go jaiye, pour me rozay
send the loca, for the occasion
the matter we go solve for the occa
we dey come we go ball for the occasion
the matter we go solve for the occa
it’s about time wey una go dey feel my grace
right now when i talk them dey concentrate
back thеn say n0body dey look my face o
see now they all wanna frеnzy me anwuola m e
now they wanna find me
asking where we at
we outside, we outside
we dey outside
we outside, we dey outside
we outside o
we outside eh eh
we outside, we dey outside
we outside eh eh eh
we outside o
omoge kilogbe kilode to fi dun to yi
she want a birkin, fendi o tun wa fè lo dubai
i go press money if you shaparly show me your punani
come make i sample your bakasi
omoge biko wa je ka kolani
i say it’s about time wey una go dey feel my grace eh
right now when i talk them dey concentrate
back then say n0body dey look my face o
see now they all wanna frenzy me anwuola m e
now they wanna find me
asking where we at
we outside, we outside
we dey outside
we outside, we dey outside
we outside o
we outside eh eh
we outside, we dey outside
we outside eh eh eh
we outside o
precisely, girl your body mesmerize me eh
kele yi, kele young
mapami eh eh eh
if you whine your body and you shake that booty
i go spend my money on you
i say it’s about time wey una go dey feel my grace eh
stack up my cheese and cakes

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...