
close to me - niphkeys & zinoleesky lyrics
[intro]
ibk
one, two, three
niphkeys
[verse 1: bnxn]
if you fit tell me say you dey for me
it will be nice honey
i no go be the first to get kele, wey no dey try for me
pause wait a minute for me (oh*oh)
make e no cause gbege
before we misinterpret each other
make i tell you as e dey be, oh na na
[chorus: bnxn]
oh, girl your body nice, ajeh
you should be with a guy like me
‘causе you know, no be fight i dey
bring your body close to mе
the boys dey look your body
say, ma dawon lohun baby eh eh eh
’cause you know, no be fight i dey
bring your body close to me
[post*chorus: bnxn]
i dey for your side, but ko f’ewa
waiting on the road*side for kusenla
shey na because you fine? tori o ni idi nla?
bami pe bobo niphkeys, ko bami faluya
[verse 2: zinoleesky]
ah, yeah
e bami pe niphkeys
na him sabi do this thing
ori omo ele to wo g*string
she like to dey gist me
i love it when she kiss me
ta ba se tan, kan ni six kids
ah, stay with me, don’t come and go
she’s too fine, toyin tomato
ah, let me be your commando
baby, fun mi lowo bi ti orlando
baby, ja soro (ja soro)
emi ati awon temi, a ma mu e mona (a ma mu e mona)
funmi ni freestyle, ka ma ban ko lo (ban ko lo)
anywhere you go, baby je ajolo (yeah)
ah, ah, ah
[chorus: bnxn]
oh, girl your body nice, ajeh
you should be with a guy like me
’cause you know, no be fight i dey
bring your body close to me
the boys dey look your body
say, ma dawon lohun baby eh eh eh
’cause you know, no be fight i dey
bring your body close to me
[post*chorus: bnxn]
i dey for your side, but ko f’ewa
waiting on the road*side for kusenla
shey na because you fine? tori o ni idi nla?
bami pe bobo niphkeys, ko bami faluya
[outro: zinoleesky]
ah, yeah
e bami pe niphkeys
na him sabi do this thing
ori omo ele to wo g*string
she like to dey gist me
i love it when she kiss me
(niphkeys)
ta ba se tan, kan ni six kids
Random Song Lyrics :
- rat race - brandon bing lyrics
- topline (global citizen festival 2023 ver.) - 3racha lyrics
- somesummer - nuitnuit (뉘뉘) lyrics
- хочу 18+ - nkeeei, uniqe & artem shilovets lyrics
- self reflect - ayoneeko lyrics
- huo yun jia 霍雲甲 - 周杰倫 (jay chou) lyrics
- fmuatw (umru remix) - brooke candy lyrics
- can we? - anti-00 lyrics
- money race - prince pierrot lyrics
- sing out - jerome olds lyrics