
yeye love - nocktheproducer & vincy lyrics
[intro]
uhh uhh
uhh uhh
[verse 1]
no dey use my feelings dey play o
oh my bèbè
make i take you ,we fly to southe
oh my lade, parle français
non bébé, elle m’appelle
my bebe come right here
cos me i go nowhere oh
[pre*chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
somеtimes you act like you care
my bébé, ralеntis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force
[verse 2]
anything i fit to do for my bae omahlicha
she give me love wey shak my brain
girl i fit sell my liver
give me peace of mind
na love i seek and find
as dey say love is blind
i no wan loose my mind oh
[pre*chorus]
love me now i’m here
no do me yeye
when i scratch my bear bear
na u dey my head
you give me reason to fear
the love dey fear fear
sometimes you act like you care
my bébé, ralentis
[chorus]
yeye love
me i no want o
fear fear love o
comot for my front o
yeye love
me i no want o
play play love o
no be by force ohh
Random Song Lyrics :
- freestyle "dans la cabine" - glgv lyrics
- dark night desert vibe - 2020 (rapper) lyrics
- mister pleasant - the kinks lyrics
- track 3 - eyedea lyrics
- secte freestyle (part.1) - norsacce lyrics
- a la fin - soan lyrics
- flourish - tony velour lyrics
- dream went bad - childish major lyrics
- petit baba noël - cyril hanouna lyrics
- nazareno zombie - mc bbo & madrock lyrics