
blessings (freestyle) - obeddino lyrics
Loading...
it’s obeddino
(let me be)
verse 1
n0body cares about your shoes
polish ham wear go wayo
you just dey sleep till day break
n0body go give you food chop
dem never tell you who i be so
i be young boy for the street oh
wey dey hustle i f*ck every sh*t off
f*ck every b*tch up
f*ck every snitch up
i never give up oh
chorus
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
me i don dey wait tey tey
me i no fit lie dele
shey you go fit to race
abi make i play to stake
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
me i don dey wait tey tey
me i no fit lie dele
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
oluwa shower your blessings
Random Song Lyrics :
- kein zuhaus - gleis 8 lyrics
- feat. tame impala - the flaming lips lyrics
- behesht - tik taak lyrics
- perisanim simdi - sezen aksu lyrics
- all i know - bow wow lyrics
- aku sudah jatuh cinta - suhana jasmy lyrics
- victory chant (wow worship) - nicole c. mullen lyrics
- it's time - it's time lyrics
- stmívání - hodiny lyrics
- insatiable - nadine lyrics