
patience - odeal lyrics
[intro]
hm, yeah, yeah
oh no, no, no
yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, oh
yeah, yeah, yeah, yeah
[verse 1]
plenty night solo
for you, i fit to run collabo
for you, i enter deep and shallow
your body be like better swallow
where would i run to?
wherever you go, i’ll follow (follow)
your name be the name, i call o (i’ll call o)
for love wey go solve my trouble (trouble, trouble)
[chorus]
baby, patience and guidance (it’s what i want)
that’s what i love (it’s what i want)
can’t make you wait (wait)
girl, you’re patient
that’s what i want (it’s what i want)
that’s what you givе (that’s what you give)
that’s what i love (that’s what i love)
[post*chorus]
and mi say dеlilah o
no be today, i dey eye your domot
no be today, i dey eye what you got
no be today, i dey eye your quarter, mm*hmm
mi say delilah o
no be today, i dey eye your domot
no be today, i dey eye what you got
no be today, i dey, shayo galore, mm*hmm*hmm*hmm
[refrain]
see i wanna
go name all your [lumber?]
show me you cares and your number
do me naija now, now, now, ayy*ayy
when i call her
[verse 2]
sunday night, never felt so long
the vibe’s so strong
when we, danced in your room
and watched the stars, the night was ours
[chorus]
ooh, baby, patience and guidance (it’s what i want)
that’s what i love (it’s what i want)
can’t make you wait (can’t make you wait)
and then you’re patient
that’s what you want (it’s what i want)
that’s what you give (that’s what you give)
that’s what i love (that’s what i love)
[post*chorus]
and mi say delilah o
no be today, i dey eye your domot
no be today, i dey eye what you got
no be today, i dey eye your quarter, mm*hmm
mi say delilah o
no be today, i dey eye your domot
no be today, i dey eye what you got
no be today, i dey, shayo galore, mm*hmm*hmm*hmm
[refrain]
see i wanna
go name all your [lumber?]
show me you cares and your number
do me naija now, now, now, ayy*ayy
you see i wanna
go name all your [lumber?]
show me you cares and your number
do me naija now, now, now, ayy*ayy
when i call her (oh*oh)
[outro]
it’s what i want (oya, shake body eh)
that’s what you give (oya, shake body eh)
that’s what i love (oya, get down)
oh
Random Song Lyrics :
- j’ai pas l’mili - houari lyrics
- crossroads - caskey lyrics
- in my mind - dizzle morrison lyrics
- ichirin no hana - bleach lyrics
- r u in d mood - maliq & d'essentials lyrics
- the threes - prevail lyrics
- skrupelloser rap - gazda&patron lyrics
- zeitlos - pansane lyrics
- laid off - staasia daniels lyrics
- goku vs vegeta 2 - 7minutoz lyrics