
belle dey whine me - ofego lyrics
lyrics
intro:
ofego
entertainer that is loyal
like loya milk
that’s me
chorus:
as i go the party
i kon dey wait for the rice
them never share am
my belle kon dey whine me x 2
belle dey whine me x 16
verse 1:
i don tire to dey wait
una don turn me to waiter
e don tey when i chop rice
my belle just dey whine me
i need the rice baderly
i need the rice right now ly
i need the rice sharperly
make una share am now eh
make una no fall my hand
without the rice i won’t leave
without the rice i’ll stay here
without the rice i’ll sleep here
without the rice i will vex
without the rice i’ll make here eeeh
my permanent home uh
chorus:
as i go the party
i kon dey wait for the rice
them never share am
my belle kon dey whine me x 2
belle dey whine me x 16
verse 2:
the time now is quarter to
eat the rice now hey
wetin una still dey wait for
una dey make me dey think
abi una no wan share rice
if na wetin una plan hey
i no go spray una
so make una think twice
share the rice make we celebrate
as e be so now hey
my belle just dey turn me
my belle just dey riot
my belle just dey whine me
my belle just dey dance
ajasco uh
as i go the party
i kon dey wait for the rice
them never share am
my belle kon dey whine me x 2
belle dey whine me x 16
whine me x 11
Random Song Lyrics :
- izzat - prabh deep lyrics
- démesure - m.s.j.a lyrics
- 你要结婚了 (ni yao jie hun le) - 曹万江 (cao wanjiang) lyrics
- ice - energy lyrics
- 바람이 불어오네 (blows in my mind) - jukjae (적재) lyrics
- act right - teyana marie lyrics
- sirens - epica lyrics
- bad spirits - ybt3fly lyrics
- fatal alert - suborbital lyrics
- mmddmdmddmdmdmmdmdmdm - beamer lyrics