
desperado - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
all dem girls
dem be desperado
desperado
dem wan take a
bad man
take a bad man
from he one & only
one & only
from he one & only
one & only
desperate chicks
all around me
dem ah desperado
oh lord
save my soul
i dey with girl
wey stand by me
right from the time
i no get anything
back when then
una no show face
now when e gel
una con dey carе
all dem girls
dem be dеsperado
desperado
dem wan take a
bad man
take a bad man
from he one & only
one & only
from he one & only
desperate chicks
all around me
dem ah desperado
oh lord
save my soul
my lover loyal
why i no go love her
she dey
wey me no get shishi
wey me no get shishi
all of una
want to scatter
god’s plan
make una no go
end up for down
wetin god don join
n0body fit down
the matter real
no take am play
all dem girls
dem be desperado
desperado
desperado
desperate chicks
desperate
desperate chicks
desperate
desperate
Random Song Lyrics :
- high friends in low places - black and blue lyrics
- long way to go - brother & bones lyrics
- nu ti-ai facut temele - bahoi lyrics
- new born (live) - muse lyrics
- raindrops keep falling on my head - the osmonds lyrics
- nada 84 - bérurier noir lyrics
- emoties - mgstappie lyrics
- rosy and john - nacha guevara lyrics
- how i think of myself - yungtown lyrics
- losing it - lonely benson lyrics