lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

hardly - ofego lyrics

Loading...

‎ofego

‎o to the f to the e to the g to the o

‎nowadays i hardly
‎trust people
‎people
‎hardly trust people

‎nowadays i hardly
‎trust people
‎people
‎hardly trust people

‎just cause of what
‎you did
‎to me

‎just cause of what
‎you did
‎to me

‎you use my trust
‎take roll dice
‎i been think say
‎you dey nice
‎just like 9ice
‎gongo aso

‎i hear from my instinct
‎how you be
‎i no listen
‎i no listen

‎na god save me say
‎e no too late
‎when i find out
‎but

‎nowadays i hardly
‎trust people
‎people
‎hardly trust people

‎just causе of what
‎you did
‎to me

‎just cause of what
‎you did
‎to me

‎if i rеminisce
‎i go nearly hiss

‎it went like a movie
‎if no be say
‎i be staunch man
‎na so i for finish
‎but god no go fit
‎allow him pikin
‎suffer wetin
‎he nor know

‎because of you
‎i hardly
‎hardly
‎trust people
‎now

‎ofego

‎o to the f to the e to the g to the o

‎nowadays i hardly
‎trust people
‎people
‎hardly trust people

‎nowadays i hardly
‎trust people
‎people
‎hardly trust people

‎just cause of what
‎you did
‎to me

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...