
identify yourself remix - ofego lyrics
ofego
oh this is the remix
yea yea yea
o to the f to the e to the g to the o
ofego
yea yea yea
terry g majisoro
oh yea yea yea
gbes
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yoursеlf
identify yourself
identify yoursеlf
identify yourself
identify yourself
you gat to reintroduce yourself oh
you gat to reintroduce yourself
from the beginning shey
dem dey look down on me
now dem dey rush
dem wan mingle with me
see i don tey for this game
no be beans, chai
afrobeat in my blood
i’m the beat, chai
hustle no be today
na from wayback
nowadays we dey cruise
on a maybach
dem dey hail
no be payback
tgp energy
no be layback
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
you say sabi me
before
but me no remember
oh back then
you dey look down on me
as god shine he light on me
now you want to gum body eeeeee
when i start
yea yea yea
n0body send me
but nowadays
yea yea yea
them want to relate
when i start
yea yea yea
n0body send me
but nowadays
them want to relate
yea yea
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
ofego
yea yea yea
terry g majisoro
oh yea yea yea
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
who you be
yea yea yea yea
you gat to reintroduce yourself
from the beginning shey
dem dey look down on me
now dem dey rush
dem wan mingle with me
see i don tey for this game
no be beans, chai
afrobeat in my blood
i’m the beat, chai
hustle no be today
na from wayback
nowadays we dey cruise
on a maybach
dem dey hail
no be payback
tgp energy
no be layback
zezi
Random Song Lyrics :
- the cleansing fire - cloak lyrics
- adiós blanca palomita - alicia delgado lyrics
- stash - vloneqrawz lyrics
- lungs - jessie baylin lyrics
- una vida detrás - maldito fen lyrics
- shine - immi lyrics
- subtle tyranny - rhythm affair lyrics
- go! motorhead go! - moon-doggy's revenge lyrics
- s a v e y o u r s e l f - masinformation lyrics
- candela (part. marianna) - papá kumbé lyrics