
shakara no dey pay - ofego lyrics
shakara no dey pay lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
person wan help your life
you dey form don
person wan put hand for your matter
you dey form o.b.o
when that door close
another fit no open
na then you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
no dey broadcast wetin you no be
you fit dey block your helper
no live life wey you can’t afford
cause it can hook you
when e hook you
you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
Random Song Lyrics :
- predator - trouble lyrics
- drunk texting - chasen lyrics
- ya amar (trafiq) - sadiq lyrics
- hanap-hanap - james reid lyrics
- vision quest - jak tripper lyrics
- petit poucet - kwal lyrics
- narcissia - fred rand lyrics
- studio rules - top dawg entertainment lyrics
- busy earnin' - jungle lyrics
- let it rain - lucidious lyrics