when i come out - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
Random Song Lyrics :
- one - funker vogt lyrics
- vieni con me - rak (barracruda) lyrics
- sirius - $upremacy lyrics
- r - take a mic lyrics
- giving tree interlude - rahmaan lyrics
- jika ka hina - leo bee lyrics
- the fish - nsu bo lyrics
- …a gdje je ljubav - parni valjak lyrics
- knowimtalkinbout (freeverse) - joshva lyrics
- dame tu cariño - camela lyrics