
blo blo - oga kizito lyrics
eledumare bursti my blo blo oh
baba baba gbe mi so ke
(clear road)
kizito na d boi
verse:
my blo blo must to burst
penny go oh
who get dream no dey sleep, who no sleep no dey dream
who no sleep no dey dream, who get dream no dey sleep
no be who get big head dey know book pass
forward ever okada no get reverse
baba baba mi jowo put water for my coconut oh oh
baba baba mi jowo use my raw egg break a stone
jah jah oluwa, jah jah oluwa jah oh oh oh
smile for me make the world simi
smile for me make the world yemi oh
eledumare bursti my blo blo oh
my blo blo must to burst
penny go oh
aboki no be mallam, mallam no be alhaji
e no go make sense if i no blow
baddest levels, me sef want to fia fia
starboi levels, me sef want to soco soco
jah jah oluwa, jah jah oluwa jah oh oh oh
smile for me make the world simi
smile for me make the world yemi oh
eledumare bursti my blo blo oh
my blo blo must to burst
penny go oh
who get dream no dey sleep, who no sleep no dey dream
who no sleep no dey dream, who get dream no dey sleep
jah jah oluwa, jah jah oluwa jah oh oh oh
smile for me make the world simi
smile for me make the world yemi oh
eledumare bursti my blo blo oh
my blo blo must to burst
penny go oh
eledumare bursti my blo blo oh
my blo blo must to burst
penny go oh
frankie free aladdin
stan artur on the mix
Random Song Lyrics :
- czwarte piętro - norsko lyrics
- raccoon - cloud rat lyrics
- andre hazes - louivos lyrics
- i told you so - william bell lyrics
- bottom's up (drinking anthem) - triple optix lyrics
- dele man havato karde - amir tataloo lyrics
- die relativitätstheorie - pay no attention lyrics
- single player - nonames lyrics
- oh hell no! (v2.0) - les anges de la nuit lyrics
- gun - jinx (jr.) lyrics