
plenty - olywizzy ✪ lyrics
[intro]
ye ye o
ya ya o
olywizzy ye ye ye
[verse1]
badaman so clean and am on gaaad
shey na you dey beh ur papa
shebi dem talk say we no go pass
now me and my gees we fly first class
owo ti de now dem dey famz o!
[hook]
shamayaya to my place
bring all your friends to my place
i want spend money molowo ghon ni (2×)
[chorus]
omo is plenty plenty
plenty ye ye ye(4x)
have got cash on me
johnny deng ice on me
dior bags on me
molowo gohn ni
have got cash on me
johnny deng ice on me
10 billion cash on me
molowo gohn ni
[verse 2]
either u laugh or u no laugh
u no fit to k!ll my vibe
u dеy form bad guy but u no want die
i get guys wey galant ola of lay lay nah my guy
[hook]
shamayaya to my placе
bring all your friends to my place
i want spend money molowo ghon ni (2×)
[chorus]
omo is plenty plenty
plenty ye ye ye(4x)
have got cash on me
johnny deng ice on me
dior bags on me
molowo gohn ni
have got cash on me
johnny deng ice on me
10 billion cash on me
molowo gohn ni
Random Song Lyrics :
- what if i'm wrong? - funker vogt lyrics
- by your side - lyricalgenes lyrics
- не найди себе ада (nnsa) - фрэнк? (frank?) (rus) lyrics
- circles remix - post malone lyrics
- cinema - cix lyrics
- ветер перемен (2 раунд 17ib) (the wind of change) - slimz lyrics
- talk down - triple777 lyrics
- dmca - dylan beattie lyrics
- goodbye {on god} - kwaes music lyrics
- magic potion - lil benny lyrics