
how to luv - omah lay lyrics
[intro]
you know i’m just tryna have fun tonight, you know?
ain’t n0body judging anybody
everybody is beautiful tonight
you feel me?
’cause you know
you know
[verse 1]
my body dey for adamawa (wa*wa, wa*wa, wa*wa, wa*wa)
my head e dey for jigawa (wa*wa, wa*wa, wa*wa, woah*woah woah*woah)
my matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
my heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all thesе diamonds ain’t enough)
[verse 2]
i’ve been trying, shawty
trust me, i f*ck with you
but i no bеlieve say you go fit to solve my issues
(ah, ah*yiy, ah*yiy)
you know na kcee wey sing limpopo
my motor dey for ikoku
chop my money intoto
omotena hit my agogo go
i know wetin dey your kom kom
if you no give me i go kolo
i get the spirit of ashewo
port harcourt boy isaac boro
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough (no)
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all these diamonds ain’t enough)
Random Song Lyrics :
- goldschmuck - haiyti lyrics
- patroa - yang (prt) lyrics
- disamore - didone lyrics
- scherben - acaz lyrics
- bubbler - intimität lyrics
- normal - sticky m.a. lyrics
- no room - isaiah manifest lyrics
- me duaj - evi reçi lyrics
- питер-уфа (saint p-ufa) - maar lyrics
- heavy words and hollow bones - ashestoangels lyrics