
time - patomant lyrics
Loading...
…
[chorus]
time e no dey
friend e no dey
family no dey
god nai dey
and jesus know say
na me and am ay
i dey one side dey pray
i dey work, e go sure
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba
enemies dem go tire
holy ghost fire, burn them scatter (scatter, scatter)
so many people dem go put tu mouth
for weytin no concern am
the blessings i dey pray for
double double е go enter!
the minutе when e enter
we gats ball out o
time e no dey
friend e no dey
family no dey
god nai dey
and jesus know say
na me and am ay
time e no dey
friend e no dey
family no dey*ay*ay*ay
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba
[outro]
____________________________
credits to lyrics via musell
Random Song Lyrics :
- let me smoke you - ceejayzi lyrics
- demon - rina (al) lyrics
- fake kisses - earth (cz) lyrics
- love or a blunt (ft. over the classic) - ssolumm lyrics
- was du warst ´22 - nxkn lyrics
- năravul - steleverzi lyrics
- night light - laufey lyrics
- paint my lips - john harvie lyrics
- cada vez (the cube guys mix) - the cube guys & michael gray lyrics
- fractured pieces - yck lyrics