
ejim ejim - pawzz lyrics
[intro]
ooh ooh ooh
ejim jim
why ooo
ejim jim
why ooo
ejim jim
why ooo
ejim jim
[verse]
omotola
see as you bad bad bad
so many fine fine women
from this place wey dem call africa
dem dey koba me oh o o
koba me ohh
omo if you see their moves
you fit loose your mind
[hook]
so yeah my baby jo jo
take my money
see your body bad
there’s no doubt about it
see your waist line
i swear it’s addictive
just take my all
take am all
[chorus]
make she no go do a man so o o o
ejim jim
make she no go leave a man go o o o
ejim jim
she no go gree she thief ee soul o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
[hook]
so yeah my baby jo jo
take my money
see your body bad
there’s no doubt about it
see your waist line
i swear it’s addictive
just take my all
take am all
[chorus]
make she no go do a man so o o o
ejim jim
make she no go leave a man go o o o
ejim jim
she no go gree she thief ee soul o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
why oo
why ooo o o o
ejim jim
Random Song Lyrics :
- bones - saint phnx lyrics
- that's when - pablo cruise lyrics
- popstar - lil cookie lyrics
- break through (kirishima rap) - shwabadi lyrics
- karayunnathu enthina - fejo (in) lyrics
- fiends like pigeons - hanz lyrics
- fare rap non è obbligatorio - l0000lita lyrics
- 9-7-2-2 - david amselem lyrics
- take me with you - kodat lyrics
- on & on - pablo cruise lyrics