
iron man - pawzz lyrics
[intro]
(you dey tickle my fancy o)
(i wanna be your)
(i murder)
[verse 1]
dem been dey tell me tell me
nothing dem no tell me
me i no gree leave you
cause you no whine me
you no tire me
she dey make me lose my cool
i’m losing control now
i want you now
i don’t need anybody but you now
wetin i go do
all i want is your love
[chorus]
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
[hook]
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy oh
omalicha you dеy tickle my fancy
asanwa you dey tickle my fancy
baby you dеy tickle my fancy oh
[chorus]
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
i wanna be your iron man
i wanna be your superman
my love
[hook]
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy
omalicha you dey tickle my fancy
asanwa you dey tickle my fancy
baby you dey tickle my fancy oh
Random Song Lyrics :
- closure - bung gelo lyrics
- симург (simurgh) - филипп меланхтон (philipp melankhton) lyrics
- колхозники - [kolkhozniki} - под вопросом - [pod voprosom] lyrics
- straight freak show - love battery lyrics
- felicidade tá no simples - dado ziul lyrics
- victory - jon porobil lyrics
- môgô fariman - roseline layo lyrics
- happy yet - topazz lyrics
- bait. - miska (deu) lyrics
- rock the beat - jack brown & lynda goddard lyrics