
boy - peakhenry lyrics
boy by peak henry
intro:peak henry…..peak henry chimaga the beat k!ller
chorus:boy the way that you give me that tin na you be my bus stop
the way that you put it on me na you be my non*stop, boy the way that you give me that tin nowo na you be my bus stop
the way that you put it on me na you be my non*stop
breach: na na na you make my body to dey totori me i swear to god this one no funny me you make dem girls to dey jealousy me aye.2x
verse1:baby boy you are one in a million, i no fit compare you with the millions shey na you way dey turn me on i no fit share you with another one
baby come in to my room make i show you that tin that you like
give it too you any way that you like
kiss and caressing all through the night
breach: na na na you make my body to dey totori me i swear to god this one no funny me you make dem girls to dey jealousy me aye.2x
chorus:boy the way that you give me that tin na you be my bus stop
the way that you put it on me na you be my non*stop, boy the way that you give me that tin nowo na you be my bus stop
the way that you put it on me na you be my non*stop
verse2: boy you scatter my thinking where you dey i need you so badly
abeg abeg no dey joke with my emotions
e be like say you give me love potion yeye
baby come in to my room make i show you that tin that you like
give it too you any way that you like
kiss and caressing all through the night
breach: na na na you make my body to dey totori me i swear to god this one no funny me you make dem girls to dey jealousy me aye.2x
chorus:boy the way that you give me that tin na you be my bus stop
the way that you put it on me na you be my non*stop, boy the way that you give me that tin nowo na you be my bus stop
the way that you put it on me na you be my non*stop
breach: na na na you make my body to dey totori me i swear to god this one no funny me you make dem girls to dey jealousy me aye.2x
Random Song Lyrics :
- aids - olli banjo lyrics
- all the lights in the sky - area 11 lyrics
- far away - mystery skulls lyrics
- minä näen sut - antti tuisku lyrics
- rockstar - vald lyrics
- not afraid - cover guru lyrics
- los amos - juan profundo lyrics
- in our presence - glass house ent . (osiris & adekt) lyrics
- no feedback - b-eazy lyrics
- ne'er do wells - audra mae lyrics