lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

love & time - pereł lyrics

Loading...

wo wo wo wo wo wo wo, no no no no no no no no no no ooooooo wo wo wo wo wo
i no get your time o na money, i dey fine o, i no get your time o, i dey out of time i no be jacky chan o , i no come follow you dey fight o, i dey out of time
for the love i get for you no be come and play and play, do for me i do for you stand by me i stand by you do for me i go do for you, watch my back i go watch for you see this life o nothing dey see this life na give and take, mmmmmmmmmmmmmmmm o mmmmmm dididididididididi, you no i gbadu you i no feet use you play my baby i don tell you say my hustle na for you na for you my tender, girl wey look so tender aaaaa ah, you don set my heart ablaze i no feet delay for your matter
na money i dey fine o but i still get you for mind when i look into your eyes ooo i feet die for your matter aaaah, oooooooo o no no no ooo na money no dey for bank account oo o girl you don set my heart ablaze i no feet delay for your matter

na money i dey fine o na money i dey fine

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...