
color - peruzzi lyrics
[intro]
wawawa
[?]
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
ye ye ye ye
fash on the beat
yeee ye ye ye
[bridge]
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
come again
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
[pre*chorus]
that’s why everyday (everyday)
na me dey for you (na me de de de)
kilode (kilode)
wetin i no do (for you)
everyday
i say na me dey for you
kilode (kilode)
wetin i no do for you
[chorus]
for you to show me your color
show me your color
[?]
wetin you give me i no know
say me i no know (set up oo)
[verse: set up]
your body like sweet sixteen omo
omo you fine and clean
say your body dey burst my thinking omo
so i no fit die and leave omo
many many connect done (uhn)
many many things wey my eyes don see
but girl you be like oppression (uhn)
omo no be oppression (uhn)
[bridge]
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
come again
nne biko don’t jonze
my love be the koko
my love be the koko
[pre*chorus]
that’s why everyday (everyday)
na me dey for you (na me dey for you)
kilode (kilode)
wetin i no do (for you)
everyday
i say na me dey for you (na me dey for you)
kilode (kilode)
wetin i no do for you
[chorus]
for you to show me your color
show me your color
[?]
wetin you give me i no know
say me i no know
outro:
ye ye ye ye
yeee ye ye ye (ye ye ye ye)
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
ye ye ye ye
yeee ye ye ye
Random Song Lyrics :
- постой - far4 lyrics
- kandi raver klub (teenage popstar 3) - amecandy lyrics
- inability to move - fake apo$tle lyrics
- o filho de jurema - bezerra da silva lyrics
- blue love (version 2) - lil rubbi lyrics
- ella - lil triquel lyrics
- песня путешественника - уколь lyrics
- glänzen - lighteye beatz lyrics
- c$pg bounce - metro zu lyrics
- клетки (cages) - любэ (lyube) lyrics