
mad me - peruzzi lyrics
[intro]
okay
sensei
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b*tterflies in my tummy
do you copy? h*llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo*wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me (mad mе)
fine girl you dey mad me
you put your hands all ovеr my body
i feel your b*tterflies in my tummy
do you copy? h*llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[verse]
normally, you know say me i no go f*ck with your head
but sometimes these things comes with the fame
abeg, na beg i dey beg
i no like how i dey for my bed
hmm, so before the time wey i cause you pain
some kind yarnings wey been burst your brain
abeg, na beg i dey beg
i no like as i dey for my—
see waist o
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo*wayo on me
come set me on fire
oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
[refrain]
mad me
fine girl you dey mad me
you put your hands all over my body
i feel your b*tterflies in my tummy
do you copy? h*llo do you copy?
shey you say you go show me say you gat me?
now i hate when i’m cold and lonely
[chorus]
oh, your body on fire
and that’s the temperature i require
i see the kind of things i desire
don’t take it nwayo*wayo on me
come set me on fire
oh, oya tell your man dem make dem bring tyre if you need more fire
work, work ’til i retire
Random Song Lyrics :
- loco, coco - virus (arg) lyrics
- summit - fallstar lyrics
- robbery - lil meezo lyrics
- 11:12 pm - jor'don lyrics
- afro trap part. 7 (la puissance) [major lazer remix] - mhd lyrics
- wunder - isolation lyrics
- orange - twiztid lyrics
- lights out - creature feature lyrics
- so high - lil mooch lyrics
- she drives me crazy (my super ex girlfriend) - fine young cannibals lyrics