
trabaye - pogba dc lyrics
agba calm down, calm down, calm down
dtl worldwide
cosorune foxla
if omoboy done collect wire wire (wire wire)
o gbowo kiki o fi hammer hammer (hammer hammer)
watimagbo scopatumana mana (mana mana)
o gbe wole ina funfun shanashana
egungun o shin bo leyin mariwo
omoyemi shey wo mi gbe ariwo?
shey you sabi ariwo, shey you go carry ariwo?
make i tell you wetin sup when i carry ariwo
carry
carry me trabaye (carry me)
carry me trabaye
carry me trabaye
carry
carry me trabaye
carry me trabaye
carry me trabaye
i had to work hard in silence
they told me say man no fit die yеt
i get all the sk!lls and the talеnt
i’m flying the plane i dey cruise for the beat
so many things i gats turn to this thing
and i dey flow like i be god for this beat
i dey k!ll all the show oya give me the crown
i dey sing like i got something to prove
everybody know i get something to lose
i dey sing for the place i dey groove
for the movie wey dey shoot anytime on the stu…
oya f*ck with me make you come and see
i dey float for the sea no dey sink
holy ghost fire speak up to me
i dey mad i dey, i dey flow for this beat
carry
carry me trabaye
carry me trabaye (carry me)
carry me trabaye
carry
carry me trabaye
carry me trabaye
carry me trabaye
take a trip all through my mind
if you look hard you go find
somethings i don’t understand
i can’t speak right now o lord give me a sign
cover me up from my head
make no man fit take my bread
make i no try to defend
you f*ck with this beat
no dey pretend
pitarpyper
no dey pretend
no dey pretend
no dey
Random Song Lyrics :
- даже (even) - некто бетон (nekto beton) lyrics
- шех-салех - undo293 lyrics
- hamster boy's - doz1, gefest1k lyrics
- purge - raven black lyrics
- you don’t know - destroy boys lyrics
- không còn nhớ người yêu - lâm hùng lyrics
- 50 dollars remastered (kreekcraft remix) - darknova lyrics
- long way - mr. gnome lyrics
- perfect boy / lonely girl - izzy (bham) lyrics
- touch - the outsiders (nld) lyrics