
supernatural - pricelezss lyrics
ohhhhhhh
ohhhhhhh
oh oh oh oh
take that faith pill and chill
no go dey serve ya cheese
don’t idolize these things
god’s message i came to bear
from the things wey ah see
god’s blessings no dey freeze
na im dey gimme me peace
my joy is full
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
but great grace yeah
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
great gracе yeah
i can sip from the blood of the lamb
and my blеssings go dey yield oh
dem go dey yield oh
i can drink from the wells of salvation
and my life will be fulfilled oh
will be fulfilled oh
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m superhuman
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m supernatural
don’t slice tha onions and sneeze
no go dey tame your sins
just lay it up for cleansings
when you seek him first, na jara
when you wake up and sneeze
na god blessings na you see
don’t be ungrateful padi
just singggg
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
but great grace yeah
always, oh this blessing na him dey rain
as e dey fall on me all day
there’s no shame, no pain, no faint
great grace yeah
i can sip from the blood of the lamb
and my blessings go dey yield oh
dem go dey yield oh
i can drink from the wells of salvation
and my life will be fulfilled oh
will be fulfilled oh
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m superhuman
i can’t explain this feeling
ohhh nananana
e dey gimme superpower
i’m supernatural
Random Song Lyrics :
- lbl zar diss (freestyle) - keithonn lyrics
- let's be honest - monolith, a man lyrics
- razorblade sky (live at the ica) - queenadreena lyrics
- polaroid - blanco (ita) lyrics
- take my breath away - joshua henry lyrics
- ship’s cat - nad sylvan lyrics
- galaxy garden - masked wolf lyrics
- imagination - jaylon ashaun lyrics
- passport - nikolux lyrics
- goals - mahrex lyrics