
energy piano - prinx snazzy lyrics
raziq oh no
hmm
h*llo
are you listening to me
cuz i know u dey feel the vibe
don′t deny
h*llo
are you hearing me
just chase the dream
and stack up paper
no dulling
cuz
rain rain go away
me and my jiggers
want to play
rain rain go away
all of my n*ggas
pour champagne
rain rain go away
me and my jiggers
want to play
rain rain go away
all of my n*ggas
pour champagne
finesse
no man can sip my hennessy
only jah is my energy
call me if u need emergency
for the beat i go show
finesse
no man can stop my remedy
only jah is my energy
go into world and giv dem melody
verified raziq no dey too talk
verified raziq no dey do love
h*llo
are you listening to me
cuz i know u dey feel the vibe
don’t deny
h*llo
are you hearing me
just chase the dream
and stack up paper
no dulling
every man for himself
no be for person wey don samankwe
no dey shake mind broda dey kamkpe
me i no move i stand kamkpe
dis ur kiti kiti kata
no get time for kurukere waka
any baga put hands under
show dem we are bold and stronger
get the rasks and cheda
we live forever
no get time for lover
cuz my heart is stronger
be my number 1
no get time for brother now
if u get moni
all your n*ggas go call you onyeoma
fire
Random Song Lyrics :
- gimme gimme (beverly hills, the life for me) - reuel-azriel lyrics
- fashion killa - mjlmovement* lyrics
- perdão na cruz - ministério johnes e paola lyrics
- deja vu and a blue moon - the deslondes lyrics
- clap! clap! - royant lyrics
- (loco) tu forma de ser - los payasonicos lyrics
- who put the bomp - the wolf pack 5 lyrics
- juenas - ruski53 lyrics
- god in glass ceilings - s. reidy lyrics
- ouyounak - عيونك - nelly makdessy - نيللي مقدسي lyrics