
ralia - pritchard frost lyrics
intro:
je m’appele specikinging (www)
interlude:
*spiritual vibez*
verse:
if i come the place where you dey
baby which kind play we go play
like an erosion you flooding my brain
see i no like fish but i dey chao coté
yeah saccharomices
you dey blow my mind you na isis
i go chop your cake l!ck your icing
pelu fury o ma rope emi ni tyson
omo pelu light skin
caramel topping baby you’re the main thing
you burst up my brain
burst up my **** yeah yeah
chorus:
ralia my sugar baby yah yah yah
yodi ko ya photo baby yah yah yah
ka jo ma se triller baby yah yah yah
e sweet me like sugar baby yah yah yah
verse:
c’mon tu t’appele awelewa
you got the sweet thing ti mo fe
mi o mind tin ba ni cavity
if i no marry you na big calamity shoye e
would you like it ta ba se lomotif
ninu airplane baby ninu ship
whenever you not there girl i miss you
you know i need you
oya tell me something wey you know i’d do for you
you know say i’d die for you
egungun better be careful
chorus:
ralia my sugar baby yah yah yah
yodi ko ya photo baby yah yah yah
ka jo ma se triller baby yah yah yah
e sweet me like sugar baby yah yah yah
verse:
mi o mind to ba mu mi lo ile si odo mummy
ewo lo ma se iya awon omo mi
no be play play girl its not funny
sun mo mi sun mo mi
i know your friends dey talk say i’m whining
but baby come down make u whine for me
whine for me dance for me baby low for me
oh uh uhhhh
tell me what you wanting tell me what you want do
toru ma mu ma tan mikano
after 9 months o
ma gbe meji wole bi ighalo
chorus:
ralia my sugar baby yah yah yah
yodi ko ya photo baby yah yah yah
ka jo ma se triller baby yah yah yah
e sweet me like sugar baby yah yah yah
outro:
*clears throat*
f to the r * stupid
Random Song Lyrics :
- i believe (in love) - hot chocolate lyrics
- amber cole remix - jesse-v lyrics
- tear down that wall - the bright light social hour lyrics
- finally over - what's left behind lyrics
- auch wenn es gelogen ist - tim bendzko lyrics
- cette voix qui résonne - caballero lyrics
- tot sehen - said lyrics
- redwolf24barchallenge - kdoubleu lyrics
- helping smile - lindo lyrics
- the sun is bad - indigo de souza lyrics