
my baby - r2bees lyrics
[intro: burna boy]
oh, yeah*yeah
oh, yeah
[chorus: burna boy & r2bees]
my baby
i’d like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, my baby
my baby
i would like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, yeah*yeah
[verse: burna boy & r2bees]
e be you i dey pursue o
gimme one chance, i go love you o
’cause i be strong man with muscle o
say my love no get part two, oh
two, oh, two, oh, two, oh
give me that chance, make i get to know ya (get to know ya)
give me that look, i go give you right back
open up your heart, make you fall in love
i go show you to the world, no go keep it on the low
[pre*chorus: burna boy & r2bees]
you no go believе the type of memoriеs i go give you
na sɛ mehwɛ w’anim a, wofeeli me, ma mendɔ wo
[chorus: burna boy & r2bees]
my baby
i’d like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, my baby
my baby
i would like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, yeah*yeah
[verse 2: r2bees]
met this girl up in the club wey i hook up ask ein name o (hook up ask ein name)
she move too s*xy with the body wey she don maintain (body wey she don maintain)
african lady, as i dey touch, she never dey complain (she no dey complain)
make we do some dancing, she throw that thing on me (baby, throw it mad)
[bridge: r2bees]
she dey make i dey go
she dey make i dey go crazy
she dey make i dey go
she dey make i dey go crazy
[chorus: burna boy & r2bees]
my baby
i’d like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, my baby
my baby
i would like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, yeah*yeah
[verse: burna boy & r2bees]
e be you i dey pursue o
gimme one chance, i go love you o
’cause i be strong man with muscle o
say my love no get part two, oh
two, oh, two, oh, two, oh
give me that chance, make i get to know ya (get to know ya)
give me that look, i go give you right back
open up your heart, make you fall in love
i go show you to the world, no go keep it on the low
[pre*chorus: burna boy & r2bees]
you no go believe the type of memories i go give you
na sɛ mehwɛ w’anim a, wofeeli me, ma mendɔ wo
[chorus: burna boy & r2bees]
my baby
i’d like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, my baby
my baby
i would like make you my baby
fa w’adwen ma me ɛ, my baby
my baby, my baby, yeah*yeah
Random Song Lyrics :
- sick in the head (ft. ty) - yung cummer lyrics
- no more cola (feat. andie) - yacon lyrics
- one step away (live) - unearth lyrics
- weight of the world - wartorn lyrics
- видение (vision) - praisethelord lyrics
- god shape hole - 3 colours red lyrics
- pray on it - hannah kerr lyrics
- lío, caos - lu6 & duran lyrics
- catch it! - pretz lyrics
- dom - gruby mielzky x pers lyrics