
a day - raemansusi lyrics
hmm
hmm
hmm
hmm
hmm
wao wao wooo yea!
hmm
susi leleyi o
yi o…
………………
as the money never
dey my jeans
everyday na hin i dey think…
wetin i fit do…
wey go fii save man…
hmm
omo the matter tire me…
i thank god
we still dey breathe…..
wetin i fii do…
wey go fii save man..
…………………………
i know say
a day go come
when we’ll be steady cashing out…
getting the money as we like
and we no go ever fall again
i know say
a day go come
when we go chop life as wе like
and we go flex lifе as we like
omo we no go fall again…
………………
jowo shower blessings
goodness and mercy’s on me
give me your blessings oh
shower your blessings on me…
…………
jowo shower blessings
shower your mercy’s on me
goodness and blessings on me…
shower your blessings on me…
…………………
as the money never
dey my jeans
everyday na hin i dey think…
wetin i fii do…
wey go fii save man…
hmm
omo the matter tire me…
i thank god we still dey breathe…..
wetin i fii do…
wey go fii save man..
………………………..
i know say they go hate
make we celebrate
make we jubilate…
on our early days…
make we no too wait
make we celebrate o
make them haters hate
make we elevate…
oluwa je ka elevate…
make we no go dull am
make we always jarate o
make we no go fall
make we always jaiye
…………………………..
i know say
a day go come
when we be steady cashing out…
getting the money as we like
and we no go ever fall again
i know say
a day go come
when we go chop life as we like
and we go flex life as we like
omo we no go fall again…
………..:.::::::::
jowo shower blessings
goodness and mercy’s on me
give me your blessings oh
shower your blessings on me…
…………..
jowo shower blessings
shower your mercy’s on me
goodness and blessings on me…
shower your blessings on me…
…………………
as the money never
dey my jeans
everyday na hin i dey think…
wetin i fii do…
wey go fii save man…
hmm
omo the matter tire me…
i thank god we still dey breathe…..
wetin i fii do…
wey go fii save man..
Random Song Lyrics :
- 解答者(kaitousya) - 星野源 (gen hoshino) lyrics
- васап (wassup) - tutty-frutty boys lyrics
- эта (this) - дима лапкин (dima lapkin) lyrics
- tus pasos - redimi2, ulises de rescate lyrics
- lui - pla'sticost lyrics
- залиш це мені (keep it to me) - stas azarenko lyrics
- runnin' - falsecris lyrics
- četiri godišnja doba - mira kosovka lyrics
- is this all that we'll ever be? - catalystpvd lyrics
- could have guessed - girlyman lyrics