
amebor - rapidman lyrics
ooh nananana
ooh nananana
rapidman,de rain ololofufu
guy u don hear wetin dey talk?
no mind dem na amebor dey k!ll dem
chrous
amebor where u dey?
amebor mind your business -3
verse(rapidman)
dem say dem say dem say
(say wetin)?
monkey na who k!ll banbool?
(obj)
dem say dem say dem say
(say wetin)?
monkey dey even cat walk
dem say dem say dem say
(say wetin)?
c-mbamus dey read newspaper
chrous
amebor where u dey?
amebor mind your business -3
verse(de rain)
dey run their mouth
(dey run their mouth)
dey run their mouth
(dey run their mouth)
rakata rikpo ri
nkene radio mejine
nkene bu cnn
you got mesia
mesia go international
mesia go in alaba
say daddy shoky
dey form lil wayne
chrous
amebor where u dey?
amebor mind your business -3
outro
ooh this beat wan finishoo
na me be rapidman wey una no know
anyway de rain on the beat
haha ooh ho let go
amebor where u dey?
amebor mind your business -4
Random Song Lyrics :
- heikki ja kaija - fröbelin palikat lyrics
- dejavi - zero19 lyrics
- monolith - the beta band lyrics
- termite - young thug lyrics
- beauty has her way - mummy calis lyrics
- sunno freestyle - moiz lyrics
- what do you believe? - mc crae lyrics
- in the meantime - stacy barthe lyrics
- la balàda del genesio - davide van de sfroos lyrics
- love a nigga - elhae lyrics